URBAN SAFETY

2 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Fresh Scare For Lagos As Two-Storey Building Collapse On Top Residents

Six people, including one wey dey under debris, dem say dem rescue dem on Wednesday evening after one two-storey building collapse for Modupeola Street, Mangoro, for inside Alimosho Local Government Area of Lagos State. Naija News understand say di gbege wey happen around 6 p.m. na just two weeks after four people kpai for Ebute Meta when one three-storey building fall yakata. Lagos State Commissioner for Information and Strategy, Gbenga […]

todaySeptember 25, 2025 9 1

Lagos

Fire Don Catch Another Four-Storey Plaza For Lagos Island

Fresh fire burst out Tuesday night for Emab Plaza, one four-storey commercial building wey dey behind Mandilas for inside Lagos Island. Even though wetin cause di fire never clear, people wey see am talk say di flame start from di fourth floor before e begin spread enter other parts of di building. Around 10:00 p.m., Deputy Controller General of Lagos State Fire and Rescue Service, Olajide Ogabi, yarn say dem […]

todaySeptember 17, 2025 6

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app