Iran Vow To Fight Back As US Bomb Dia Base
Iran don point finger say United States America dey misbehave, say why dem go break di ceasefire agreement wey dem get. Iran say dem nor dey fear anybody, dat, dem go look America eye ball to eye ball, tell dem word, dat which kind nonsense say, dem agree something den America con dey do sometin different. Say USĀ go drop bomb for dia missile sites and boats. Tehran Supreme Leader, […]