us iran

1 Result / Page 1 of 1

Background
https://konfamfm.com/wp-content/uploads/2026/11/TRUMP.jpg

obodo oyinbo

Trump Say War With Iran  Go End Soon 

US Presido Donald Trump don give small hope say di war with Iran go end very soon. Di tin be say senior man sti dey warn Tehran to either sign peace agreement or US go forcefully finish Iran. Iran Islamic Revolutionary Guard Corps (IRGC) sti dey one side dey boast of how dem go get one or two oil tanker inside di Strait of Hormuz just yesterday, as we dey […]

todayNovember 2, 2026 4

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds