Trump Insist Say No End To Di Blockade Of Strait Of Hormuz Unless Iran Agree Peace Deal
By: Esther Ayoola US Presido, Donald Trump don tuk say dem nor go lift di blockade wey dem put for Iran ports until dem reach agreement with Tehran. Di US presido Tuk for im Truth social say di blockade don dey affect Iran badly and say US dey win di for now. Say like dis, di temporary ceasefire between US and Iran go end on Wednesday, but nobody sure if […]