U.S Presido Trump Again Says U.S Dey Tuk With Iran To End Di War
US Presido Donald Trump again say dem still dey try negotiate with Iran, even as Iran yarn say di tuks na fake news. According to report U.S and Israel sti attack Iran yesterday, and for one strike for south Tehran, at least 12 pipo kpai and 28 wunjor. Iran and Hezbollah sti fire new set of missiles reach Israel, including Tel Aviv and di north, kpaing one person and wunjor […]