waste management Lagos

3 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Lagos Gornment Arrest Over 10,000  for  crossing Highway crossing

By : Jolayemi Olajide Baba  Commissioner for Environment and Water Resources, Tokunbo Wahab, don reveal say Lagos State Government arrest over 10,000 pipo for inside Alausa for di past one year because of environmental law breaking. Wahab tuk dis one  during dia  2026 Ministerial Press Briefing, say dem gbab 5,715 pipo wey dey cross highway, 102 people for open defecation, and thousands more for street trading, cart-pushing, and waste table-shaking. […]

todayMay 25, 2026 9

Lagos

 Lagos Gornment Arrest Over 10,000 for Highway crossing

By : Jolayemi Olajide Baba Commissioner for Environment and Water Resources, Tokunbo Wahab, don reveal say Lagos State Government arrest over 10,000 pipo for inside Alausa because of environmental law breaking. Wahab tuk dis one during dia 2026 Ministerial Press Briefing, say dem gbab 5,715 pipo wey dey cross highway, 102 people for open defecation, and thousands more for street trading, cart-pushing, and waste table-shaking. Di gornment carry out dis […]

todayMay 25, 2026 10

Lagos

LAWMA Tighten Belt To Stop Flood As Rainy Season Dey Come

By: Esther Ayoola Lagos Waste Management Authority (LAWMA) like dis don tighten arrangement to reduce flooding as rainy season dey come for different parts of di state. Managing Director, Dr Muyiwa Gbadegesin, yarn dis one for interview with tori pipo say dem don increase waste evacuation, especially for flood-prone and crowded areas, so dat drainage work wella. E sti tuk say dem go enforce law against pipo wey dey dump […]

todayApril 21, 2026 19

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds