Wike Blast Atiku, Call Am Serial Election Loser
FCT minister Nyesom Wike don blast former VP Atiku Abubakar, call am serial contestant wey dey always lose election. Dis one come after Atiku tuk for interview say 2027 go be im last chance to run for president and label Bola Tinubu gornment as di worst. Na wia Wike go inspect project for Abuja, wike take answer Atiku, say di former vice presido norbi sincere man, with wetin e tuk […]