National

Wike Blast Atiku, Call Am Serial Election Loser

todayApril 17, 2026 2

Background
share close

FCT minister Nyesom Wike don blast former VP Atiku Abubakar, call am serial contestant wey dey always lose election.

Dis one come after Atiku tuk  for interview say 2027 go be im last chance to run for president and label Bola Tinubu gornment as di worst.

Na wia  Wike go inspect project for Abuja, wike take answer  Atiku, say di former vice presido  norbi sincere man, with wetin e tuk about Tinubu gornment.

Written by: Ridwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app