Woman killed in Lagos

1 Result / Page 1 of 1

Background

Lagos

28-Year-Old Lagos Lady Beat to Death During Dispute

One 28-year-old lady wey dem identify as Juliet don die after dem beat am well following dispute with one yet-to-be-identified man for Ajah area, Lagos State. Report gather say Juliet don smash di man car windscreen during argument on Monday. Di man vex well-well, mobilise some boys from di area, dem carry Juliet go uncompleted building, beat am until e coma. Sympathisers wey reach di place try rush am hospital, […]

todayNovember 6, 2025 7

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app