Yamal Pale Talk Say Missing Out On Ballon d’Or Na Di Biggest Moral Damage
Lamine Yamal papa, Mounir Nasraou, talk say im pikin miss out on Ballon d'Or award na “di biggest moral damage wey fit happen to any human being.” Di Barcelona winger come second for Ballon d'Or voting, as Paris Saint-Germain forward, Ousmane Dembélé, carry first. “I think say dis na di biggest, I no go call am theft, but na serious moral damage wey dem do to human being, because I […]