Zelensky Meet Pope, Enter Italy For Back Up
By: Alice Iduh The russia, ukrain kwanta just dey gather weight everyday, say ukrainian president volodymyr Zelensky don enter area go meet pope leo xiv for him country house for castel gandolfo near rome on tuesday. Whether prayer im go collect or go gather army, nobodi know However sha, according to aproko pipo, after meeting the pope, Zelensky go piante enter italian prime minister Giorgia Meloni office, wia dem go […]