insert_link International Zelensky Yarn Marras Say Im Ready Run Election If Ukriane Dey Secured By: Rilwan Agbomeji Ukrainian Presido, Zelensky don reply US President Donald Trump say, e ready to run new election if only dem fit konfamate sucurity and e go send new peace plan to Washington soon to try end dis four-year war wit Russia. Zelensky dey caput dis one afta e waka go plenty European country dey ask leaders how dem go take respond to US peace plan wey some people […] todayDecember 10, 2025 2