By: Rilwan Agbomeji
Ukrainian Presido, Zelensky don reply US President Donald Trump say, e ready to run new election if only dem fit konfamate sucurity and e go send new peace plan to Washington soon to try end dis four-year war wit Russia.
Zelensky dey caput dis one afta e waka go plenty European country dey ask leaders how dem go take respond to US peace plan wey some people tuk say e too favour Russia.
Recall, US Presido Trump yarn say Russia get upper hand and accuse Ukraine say dem dey use war delay election.
but on Tuesday, following Trump’s comment, Zelensky don clear matter say im ma ready to organise new election if US and odas fit help dem secure every wia.
International
Zelensky Yarn Marras Say Im Ready Run Election If Ukriane Dey Secured
todayDecember 10, 2025 24
By: Rilwan Agbomeji
Ukrainian Presido, Zelensky don reply US President Donald Trump say, e ready to run new election if only dem fit konfamate sucurity and e go send new peace plan to Washington soon to try end dis four-year war wit Russia.
Zelensky dey caput dis one afta e waka go plenty European country dey ask leaders how dem go take respond to US peace plan wey some people tuk say e too favour Russia.
Recall, US Presido Trump yarn say Russia get upper hand and accuse Ukraine say dem dey use war delay election.
but on Tuesday, following Trump’s comment, Zelensky don clear matter say im ma ready to organise new election if US and odas fit help dem secure every wia.
Written by: Rilwan Agbomeji
Russia Ukraine conflict update Ukraine election talks Ukraine future election Zelensky news today Zelensky war comments
Similar posts
International
Russia Demands US, Turkey Explain Weapons To Ukraine
todayAugust 17, 2026 16
International
Di first batch of Nigerians from South Africa don land on Thursday
todayJune 11, 2026 13
Konfam Evening Totori
4:00 pm - 9:00 pm
Top popular
Lionel Messi Wan Buy Majority Share For Spanish Club
Federal Gornment Release Allowance For Lecturers
Education Minister Hail NYSC, Say Tech Dey Fight Fraud
KNN Vex for Obi Matter, Say Make Dem Check Am
Iran Say US Hit Dia Oil Tankers, Warns of Regional Gbege