Sports

Tanzania Go Make Match Hard For Super Eagles – Onazi

todayDecember 22, 2025 9

Background
share close

By: Rilwan Agbomeji

Former Naija Midfielder, Ogenyi Onazi don warn say Tanzania go make life hard for Super Eagles for dia AFCON 2025 Group C match on Tuesday for Morocco.

Onazi yarn for TV siddon talk say players gatz prepare well if dem wan collect full three points.

Super Eagles dey favourite to top di group wey get Tunisia and Uganda join body.

 

Written by: News Editor 1

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app