Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Pipos Democratic Pati, under Tanimu Turaki National Working Committee and Adolphus Wabara board of trustees, don hold another emergency meeting for Bauchi govo lodge for Abuja.
Turaki say, dem dey open to reconciliation and dat from all indication peace fit return to di parti.
Meanwhile, Abdulrahman Mohamed-led caretaker committee wey Nyesom Wike back insist say dem sti wan hold planned national convention for 29 and 30 March.
Say di mata na to settle di wahala wey dey affect PDP leadership and party unity across Naija.
Written by: News Author
Abuja political news Adolphus Wabara PDP PDP emergency meeting Tanimu Turaki PDP
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026