Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
For Milan Cortina Winter Olympics, Ukrainian skeleton racer Vladyslav Heraskevych don get di go ahead from Olympic Organisers to wear black armband to honor Ukrainian sports pipo wey Russia kill for war.
IOC tuk, tuk, Mark Adams normally dis move dey against Olympic rules, tuking about political symbols, so dem bin ban am b4.
Meanwhile, Ukrainian Presido, Volodymyr Zelensky support Heraskevych right to show respect to fallen athletes.
IOC say, athletes fit express dia views for press or social media, but political gestures during competition dey forbidden since 2021 under Article 50 of Olympic Charter, but say dis na special movement.
Written by: News Author
Black Armband Ukraine Milan-Cortina Winter Olympics Vladyslav Heraskevych
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025