Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Senior man, Presido Donald Trump of America say im and US soldiers don carry out deadly air strike against ISIS fighters for Northwest Nigeria.
Im post dis one for im truth social media platform wia aproko pipo go pick di informate.
E say dem go still attack again if di militants no stop killing Christians.
For separate post, Defence Secretary Pete Hegseth thank Nigerian govment for dia support and cooperation.
US Africa command also confirm say dia strike kill plenty ISIS terrorists for Sokoto state.
Written by: News Editor 1
Nigeria breaking news terrorism in Nigeria US airstrike ISIS Nigeria US bomb ISIS northwest Nigeria US war on ISIS Africa
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025