Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Say US Immigration don gbab Ghana former Finance Minister, Ken Ofori-Atta, wey dem dey find am for Ghana over corruption matter.
According to report, di 66-year-old man dey America since January last year for medical treatment, including prostate cancer surgery.
You Sabi say, last year February, Ghana authorities declare am fugitive and later charge am for corruption for November.
Im lawyers confamate di arrest, say US Immigration take am on Tuesday because of issue about im stay papers for America.
Written by: News Editor 1
Ghana finance minister controversy Ghana politics breaking news international politics news Africa Ken Ofori-Atta detained Ken Ofori-Atta news Ken Ofori-Atta travel issue US immigration crackdown news
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025