National

Uzodimma Praise Security pipu As 20 Corps Members don Free

todayOctober 8, 2026 7

Background
share close

By: Kofoworola Olayinka

Imo State Gofnor, Senator Hope Uzodimma, don clap hand for security pipu as dem sharparly  rescue di 20 corpers wey kidnappers carry for Onitsha-Owerri Road.

Di gofnor say e happy say police, army and oda security pipu join hand make dem rescue di corps members safely. E praise dem for dia hard work and love for di country.

Uzodimma also praise Oyo and Imo State Gornment for working together to make sure say all di 20 captives regain dia freedom

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds