Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Vice Presido, Kashim Shettima don go tell Naija tuk, tuk pipo say make dem dey rep dis kontri wella, break down gornment policies, so dat mama Nkechi and baba Bayo go understand for market.
Di vice presido yarn dis one for Kaduna during NIPR Week 2026, where dem gather Tuk, tuk pipo from different places, celebrate dem.
According to Shettima, Baba Seyi reforms nor go make complete sense, if no bodi explain to di Citizens understanding.
Written by: News Author
Nigeria government policies policy communication Nigeria Shettima on Tinubu policies Tinubu policies explanation Vice President Kashim Shettima
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026