Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Tanzania coachie Manuel Gomandi talk say im team don ready for AFCON 2025 Group C opener against Nigeria.
Dem go face Super Eagles for AFCON first time since 1980.
Dem lose 3-1 back then, wey Christian Chukwu lead Nigeria to di African Championship.
Written by: News Editor 1
African Cup of Nations 2025 Gomandi Nigeria Clash Nigeria vs Tanzania Taifas Stars AFCON 2025
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025