Sports

Why Mohamed Salah Announce Say E Wan Leave Liverpool After Dis Season

todayMarch 25, 2026 3

Background
share close

Mohamed Salah don announce say e go comot from Liverpool at di end of di season.

E post di news for im Instagram page.

Since 2017, Salah say, im and di club don make plenty history.

E  score 255 goals for 435 matches and win Premier League Golden Boot four times.

Written by: Ridwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app