Sports

Yamal Shine As Barca Beat Albacete 2-1 Reach Copa del Rey Semi-Final

todayFebruary 4, 2026 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

Barcelona don reach Copa del Rey semi-final afta dem win 2-1 against Albacete on Tuesday.

Lamine Yamal score first just before half-time, and Ronald Araujo add second early afta break.

Araujo dey play him first game since im month-long mental health break.

Albacete try fight back and Javi Moreno score near di end, but Barca still carry di win.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app