Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
For Canada, say one jaguda boys don go spread bullet inside Tumbler Ridge Secondary School and one nearby place for British Columbia, kpaing at list 10 and wunjor pipo yangayanga for ground.
Royal Canadian Mounted Police (RCMP) ni dey konfamate dis report on Tuesday, say di suspected shooter still kill imself afta e kill pipo innocent childrensis.
Say Two pipo dey serious care for hospital, while 25 others sti get small, small wunjury.
Written by: News Author
Canada gun violence Canada school shooting Secondary school attack Canada
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025