Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026
Entertainment
Afrobeats Don Choke — Slimcase Vex Say Too Much Songs & Albums Don Make Am Dey Boring
todayOctober 9, 2025 15
Singer Slimcase don open up him mind for Instagram story, yarn say di way Nigerian artistes dey drop too many songs and albums don dey kill di Afrobeats vibe. According to am, dem musicians dey put too much pressure for dia self to always release new project steady steady. Slimcase say make dem take chill pill like Rihanna, do other things, then come back with fresh vibes wey go burst brain.
Di singer no hold back as e talk say di sound don dey boring because dem just too plenty every year. “I owe dem a song this year and that’s it,” na wetin he talk. Him even add say na only God dey new every morning, but artistes dey drop songs and albums every second, and e dey kii Afrobeats small small. “It’s not fun anymore,” Slimcase talk as e lament di wahala wey too much music don bring to di genre.
Written by: Ridwan Agbomeji
Nigerian Music Culture Slimcase Afrobeats Comment
Similar posts
Sports
Crystal Palace Carry Head Enter Conference League Last 16
todayFebruary 27, 2026 9
Sports
Arthur Okonkwo Get Clearance To Play For Super Eagles
todayFebruary 27, 2026 4
Konfam Mornin Jollof
5:00 am - 12:00 pm
Top popular
Plenti Flight Cancel Afta US-Iran Fire Each other
Iran Strike Israel and US Base Afta Khamenei Kpai
Crystal Palace Carry Head Enter Conference League Last 16
Arthur Okonkwo Get Clearance To Play For Super Eagles
Super Eagles Coach Chelle Explain Why Im Ask For $130k Salary