Entertainment

Imisi BBNaija Don Land: Ebute Metta Stand Still for Homecoming Showdown

todayDecember 5, 2025 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

Today, Imisi Ayanwale  di winner of tv reality show,   dey return to her Ebute Metta hometown for big  welcome party as fans gather make dem hail her home.

She  win full N150 million grand prize back on October 5, 2025, and since then everybody don dey follow her matter with bumper to bumper.!

As part of di plan, she don invite big names for entertainment from Bolaji Ogunmola to Wanni & Handi, Peller, Kolawole Ajeyemi, Spyro, Samuel Banks, DJ YK Mule, Cute Abiola, Kemity plus her old housemates, make dem show love.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app