By: Alice Iduh
Venezuelan opposition leader Maria Corina Machado don show face last last for Oslo on Thursday after nearly one year wey she dey hide, as she win Nobel Peace Prize.
Di Nobel Institute talk say Machado do “everything in her power to come to the ceremony,” say her journey dey dangerous,” but she reach too late to collect the prize.
Machado herself tori pipo say, she dey go back the formal sef which is to take her place for Oslo,” and dat she fit do more for her cause there than for Venezuela.