obodo oyinbo

Syria Security Man Go Kpai 3 Americans

todayDecember 15, 2025 9

Background
share close

By: Esther Ayoola

Syria Interior Ministry don comot bodi from US wahala, gbebodia, yarn say, na one of dia security officer go kill two US soldiers and one civilian interpreter for Palmyra on Saturday.

Di ministry talk for state TV on Sunday say, normally, dat particular officer get bad character and di man suppose comot from work because e get extremist Islamic belief.

Washington sef confamate say, di jaguda boy na Islamic State militant, and e kpai after di attack, wey dem call terrorist attack.

Syrian authorities add say dem don arrest 11 security officers for make dem con tuk wetin dem sabi about di incident.

 

Written by: News Author

Rate it

Similar posts

obodo oyinbo

Colombian Military Plane Crash Kill 66+Pesin, 4 Still dey Miss

Say plenti pipo na im kpai afta one Colombian military plane wey carry 125 pesin crash on Monday. According to  Minister of Defence Pedro Sanchez tuk, Di C-130 Hercules plane, wey Lockheed Martin make, crash shortly afta e lift from Puerto Leguizamo, near Ecuador and Peru border, strewing fire and […]

todayMarch 24, 2026 1


WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app