obodo oyinbo

Russia, US Tuk Peace But Embassy Palava Still Remain

todayDecember 23, 2025 4

Background
share close

By: Esther Ayoola

Russia and America diplomats don meet to tuk about some wahala wey dey spoil dia relationship, but Russia say big big issues never settle yet.

According to report, Dem tuk say di meeting na about embassy problem, and another round go happen early next year.

Russia also tuk say dis discussion no get anything to do with di Ukraine war.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app