Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Politic tuk tuk, Dr. Hakeem Baba Ahmed don recharge wire call to di Africa Democratic Congress, say make dem bring fresh face and new ideas if dem wan gain trust of Nigerians ahead of 2027 elections.
Na for TV sit don tuk, di senior man yarn okpata say, recycling old politicians and stories no go help, especially to win young people.
E add say just calling demself opposition no dey enough, ADC gats show clear plans and beta vision for governance, say make dem show workings.
Written by: News Editor 1
2027 election Nigeria 2027 general election Nigeria opposition leadership change opposition parties new face
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025