National

President Tinubu Leave Lagos Go Europe, Set For Abu Dhabi Summit

todayDecember 29, 2025 5

Background
share close

By: Esther Ayoola

Afta joliment for Lagos, say wi oga Presido Bola Ahmed Tinubu don leave Lagos go Europe on Sunday, December 28, for im  end-of-year break and dat afta dat, im go enter area for United Arab Emirates for official trip.

According to statement from President tuk tuk, Bayo Onanuga, say Tinubu go enter Europe flex small den, go later travel from Europe go Abu Dhabi to attend di 2026 Abu Dhabi Sustainability Week summit.

Say na UAE Presido, Sheikh Mohamed bin Zayed, na im invite President Tinubu to come for di event, another flexing sure for dat end.

Di summit go happen for Abu Dhabi, and Tinubu  go represent Nigeria to discuss sustainability and development issues.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app