Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
EFCC buy waka arraign former Attorney-General and Minister of Justice, Abubakar Malami, SAN, carry am enter Federal High Court for Abuja.
According to report, say all arrangement don complete make Malami appear before Justice Emeka Nwite alongside im co-defendants.
EFCC tuk say dem don file 16-count charge against Malami, im son Abubakar Abdulaziz Malami, and one associate over alleged money laundering and illegal property acquisition.
Di commission allege say di properties involved worth pass eight point seven billion naira.
Written by: News Author
Abubakar Malami Economic and Financial Crimes Commission
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025