Entertainment

Beyoncé Cash Out With Tour Join

todayDecember 30, 2025 22

Background
share close

By: Esther Ayoola

Grammy award winner Beyoncé don officially join billionaire club after her music and world tours make plenty money.

According to Forbes, di 44-year-old singer hit di milestone in 2025 through her Cowboy Carter album, global tour and other business, making her di fifth musician wey don become billionaire.

Forbes talk say her earlier Renaissance tour rake almost $600 million, while Cowboy Carter tour bring over $400 million from ticket sales plus about $50 million from merchandise.

Di magazine also report say Beyoncé make around $148 million for 2025 alone, putting her as di third highest-paid musician in di world.

Written by: News Author

Rate it

Similar posts

Entertainment

Must Read: 2Baba and Annie Break Up Story

By: Kofoworola Olayinka   Sometimes, love fit real, di memories fit sweet, di children fit precious, but somehow, di marriage still fit scatter for ground. Check 2Baba and Annie Idibia tori from start to finish, you go understand wetin we dey yarn for here and why dia breakup pain plenty […]

todayAugust 31, 2026 10


WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds