obodo oyinbo

Yemen Rights Group Drag UAE For Weapons Wey Dem Send Go Mukalla

todayDecember 30, 2025 10

Background
share close

By: Esther Ayoola

Yemeni Network for Rights and Freedoms don carry hammer knack UAE for head say make dem hear word on Tuesday, say make UAE stop di bad character of sending weapons and heavy military equipment go di port of Mukalla in southern Yemen.

According to di Yemeni right pipo, say, di move dey break international law, dey violate UN ban on arms, and dey put civilians life, oil facilities, and houses for serious risk.

Analysts yarn say UAE dey act independent from Saudi Arabia, dey strengthen di southern separatist STC forces, and dis fit make di war worse and scarra  Saudi-UAE relations.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app