Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By Ebi Oboko
Russia don go put accuse for Kyiv head say dem jet li drone attack wey kill at least 20 people for hotel for Moscow-controlled part of Kherson, Ukraine, for new year day.
Vladimir Saldo, wey be Russia-appointed governor for Kherson, talk say three drones hit cafe and hotel wey people dey celebrate New Year.
Russia Investigative Committee don open probe into di attack, wey still wunjor plenty people.
Photos wey Saldo post for Telegram show building wey burn, rubble, and charred bodies.
However, Kyiv never tuk anything about di accusation so far.
Written by: News Editor 1
breaking Russia Ukraine news Moscow air defense news Moscow explosion report Russia blames Kyiv drones Russia security alert New Year Russia Ukraine conflict update
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025