Mourners react during the funeral of Palestinians, who, according to Gaza's health ministry, were killed in an Israeli air strike, at Al-Shifa Hospital, in Gaza City, June 25, 2025. REUTERS/Khamis Al-Rifi TPX IMAGES OF THE DAY
By Ebi Oboko
For Gaza, Israeli soldiers don kill one pikin wey dem dey call Youssef Ahmed al-Shandaghli for north side Jabalia an-Nazla.
According to report, mehn, wimehn and childresis for Gaza dey suffer seriously because Israel nor gree make pipo con help dem for the gaza.
Even with one ceasefire wey US help arrange for October, Israel still dey attack Gaza wetin nor gud, don kill over 400 Palestinians.
Pipo dey fear say things go worse as wunjored and displaced families dey struggle to survive.