Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Unto mata for Iran, say US presido Donald Trump say America ready oh, to robo cup for Iran gorment , if dem try kill protesters, say cost-of-living dey kill di living for Iran, as mehn dey protest am.
Clash happen for different Iranian cities, and report tuk say six people don die since di protest increase.
For Tehran, shop owners close dia shops to protest high prices and bad economy, and di action don spread go oda areas.
Trump post for truth social say if Iran shoot peaceful protesters, America go step in to help dem.
Written by: News Editor 1
Iran protest crackdown Trump foreign affairs Trump Iran warning US threatens Iran US warning to Iran
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025