Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Dem don carry comot former Venezuela president, Nicolas Maduro, reach New York court on Monday, few days afta US military grab am for Caracas.
US say dem arrest am and him wife, Cilia Flores, because of drug trafficking case.
Soldiers use helicopter, fighter jet and navy take dem comot Venezuela on Saturday.
Meanwhile, interim leader Delcy Rodriguez don soften stance and tuk say she fit work with Trump as di mata dey hot.
Written by: News Author
Nicolas Maduro arrest US commandos operation Venezuela political crisis
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025