Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Chelsea don carry Liam Rosenior to con be dia new men head coach, say dem wan build strong team and return to top football.
Di Club confamate dis report for dia official website, say Rosenior sign contract wey go run reach 2032, afta e do well for France with Strasbourg and carry dem enter Europe for first time in 19 years.
Chelsea tuk say Rosenoir show beta workings for Strasbourg, Hull City and Derby County.
Addressing tori pipo, Rosenior say e dey very honoured, and e promise to help Chelsea win more trophies.
Written by: News Author
Chelsea FC news Chelsea head coach update Liam Rosenior appointment
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025