Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Former vice-presidential candidate of Labour Party, Datti Baba-Ahmed, don clear air say e never declare interest to contest presidency.
E tuk dis one on Friday during one media sitdon tuk tuk, say some people twist wetin e tuk.
According to am, e no make any announcement at all; e just tuk say e still dey inside Labour Party.
E explain say di clarification come because political speculation dey spread about di future of di party and im role inside am.
Written by: News Author
Datti Baba-Ahmed Denies Presidential Bid LABOUR PARTY NIGERIA Nigerian Politics 2026 Presidential Election 2027
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025