LABOUR PARTY NIGERIA

7 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Presidency laugh Obi say im promise to rule for One Term

By : Jolayemi Olajide Normally election time na time for promises and na so NDC popular candidate Peter Obi take go promises say im na one term e run if Naija make am president. Im yarn dis one on wednesday for interview, day never break reactions don dey trail di mata. According to Presidency, through Special Adviser to di President on Information and Strategy Bayo Onanuga, on Thursday for X, […]

todayMay 14, 2026 13

National

PRP Welcome Ex-LP VP Candidate Baba-Ahmed to Party Fold

By: Esther Ayoola Peoples Redemption Party don officially welcome former Labour Party vice-presidential candidate Hakeem Baba-Ahmed into dia party fold. Di announcement come on Thursday for Abuja, as party National Publicity Secretary Muhammed Ishaq tuk say Baba-Ahmed join na big boost for dia plan to build better and prosperous Naija. According to Ishaq, Baba-Ahmed entry na “new dawn” wey go help strengthen dia push for good governance, better security and […]

todayApril 30, 2026 9

National

Datti Baba-Ahmed Dump Labour Party, Say Im Dey Join PRP

By: Esther Ayoola Labour Party 2023 vice-presidential candidate, Yusuf Datti Baba-Ahmed, don decide say im dey comot Labour party to join Peoples Redemption Party (PRP). E yarn dis one for TV sit down tuk on Tuesday, where e explain say problem wan finish  Labour Party. According to am, di party don shift from wetin dem first stand for, na why e decide to comot.

todayApril 29, 2026 11

south west

Makinde Meet Peter Obi For Ibadan To Discuss 2027 Coalition Plan

By: Esther Ayoola Oyo state govo Seyi Makinde and di 2023 labour party presidential candidate don run anoda closed door meeting. Say di Oyo state Govo host Peter Obi with im delegation for im Office for Agodi, Ibadan on Tuesday. Speaking with tori pipo afta di meeting, Obi say di visit na part of ongoing tuks and consultation about coalition wey dem dey plan run for 2027 general elections. Dis […]

todayApril 29, 2026 16

National

Yul Edochie Dismiss Peter Obi 2027 Ambition

By: Esther Ayoola Nollywood actor and politician, Yul Edochie, don scarra mouth say Peter Obi nor go fit become President of Naija for dis present time. Edochie yarn dis one for im X page on Tuesday, where e tuk say Obi political strength no strong reach. E sti go ahead press tuk say wetin Obi dey do with African Democratic Congress no go work, say na “dead on arrival” and […]

todayApril 21, 2026 18

National

I No Declare Presidential Race – Datti Baba-Ahmed

By: Esther Ayoola Former vice-presidential candidate of Labour Party,  Datti Baba-Ahmed,  don clear air say e never declare interest to contest presidency. E tuk dis one on Friday during one media sitdon tuk tuk, say some people twist wetin e tuk. According to am, e no make any announcement at all; e just tuk say e still dey inside Labour Party. E explain say di clarification come because political speculation […]

todayJanuary 9, 2026 19

National

Labour Party, Rights Lawyers Dey Beg Senate Make Dem Put Natasha Akpoti Back, Yab Dem for Disobey Court Order

After the six-month suspension wey Senate give di senator wey dey represent Kogi Central, Natasha Akpoti-Uduaghan, don finish, Labour Party (LP) don yan say make dem immediately put her back, as dem talk about democratic rules and rights of her people. Di party drop dis talk for statement wey dem release for Abuja on Saturday, come from their National Publicity Secretary, Tony Akeni. Dis one na as two human rights […]

todaySeptember 15, 2025 38

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds