Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Authorities for Jersey, British Crown Dependency wey dey between UK and France, yarn say dem go return over $9.5 million (£7 million) wey belong Nigeria government.
Attorney General for Jersey, Mark Temple KC, tuk say di money go dey used for infrastructure projects across Nigeria.
Him yarn dis one follow Memorandum of Understanding wey dem sign with Nigeria government for December.
Dis repatriation na continuation of past deals wey don already return over $300 million wey dey hold for bank account for di island.
Written by: News Author
$9.5M Repatriation Jersey Return Funds Nigeria Collect Money
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025