By: Esther Ayoola
Di Lagos State chapter of di All Progressices Congress on Tuesday don tuk dia tuk, say, wi oga Presido, Bola Tinubu no dey miss and dat e dey active for him duties.
Di comment follow question wey Peter Obi, Labour Party presidential candidate for 2023, raise about di president’s presence yesterday.
APC spokesman, Seye Oladejo, tell newsmen for Lagos say Tinubu still dey fully involved for governance, both inside di obodo naija and for international affairs.
Oladejo advise political actors make dem focus on real issues, so dat gorment work go continue wella.
National
Lagos APC Tell Obi Say Tinubu Dey Active For Governance
todayJanuary 13, 2026 25 6
By: Esther Ayoola
Di Lagos State chapter of di All Progressices Congress on Tuesday don tuk dia tuk, say, wi oga Presido, Bola Tinubu no dey miss and dat e dey active for him duties.
Di comment follow question wey Peter Obi, Labour Party presidential candidate for 2023, raise about di president’s presence yesterday.
APC spokesman, Seye Oladejo, tell newsmen for Lagos say Tinubu still dey fully involved for governance, both inside di obodo naija and for international affairs.
Oladejo advise political actors make dem focus on real issues, so dat gorment work go continue wella.
Written by: News Author
Nigerian politics news Peter Obi comments President Bola Tinubu Tinubu governance
Similar posts
National
Shettima Hail NELFUND As Lifeline For Poor Students
todaySeptember 10, 2026 8
National
Akpabio Carry Alleged Anti-North Statement Go Giv Department of State Service
todaySeptember 10, 2026 7
Konfam Afternoon Lounge
12:00 pm - 4:00 pm
Top popular
Must Read: Di Reason Why Man United Comot For Carabao Cup
Atiku: High Food, Fuel Price Dey Make Life Hard for Families
Iran Guards Say Dem Attack Oil Tanker for Strait of Hormuz
Toyin Abraham Says Politics No Be Her Mata
Speedboat Sink for Ibaka, Police Rescue Two