National

President Tinubu Show Naija As Hot Spot For Climate, Green Energy Investment

todayJanuary 14, 2026 4 4

Background
share close

By: Esther Ayoola

Wi Oga Presido, Bola Tinubu don go expose Naija secret to di world, say Naija na beta place for climate and green energy investment

Presido Tinubu yarn dis mata  for di 2026 Abu Dhabi Sustainability Week for UAE.

Tinubu use di opportunate take invite countries of di world to con Naija Climate business, say we ready for business.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app