Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Say, France wan open emergency mata house, wetin oyibo dey call consulate for Greenland on February 6, 2026.
French Foreign Minister Jean-Noel Barrot tuk on Wednesday, say, di move na beta political move based on say Greenland dey strategic.
Dis one dey come following US Presido, Donald Trump don bin yarn, dat im wan seize di island.
Say infact, Denmark top diplomat dey meet US officials for White House to discuss di future of di mineral-rich Arctic island.
Written by: News Author
France Consulate Greenland France Diplomacy Arctic Greenland French Consulate 2026 Greenland Strategic Territory
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025