Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Iran gornment vow to fast-track trial for people wey dem arrest during big protests, Iranian Judiciary Chief Gholamhossein Mohseni Ejei tuk on Wednesday.
Di promise come afta US President Donald Trump warn say dem go face “very strong action” if Iran go ahead with hangings.
Rights groups say crackdown fit don kill thousands as protesters challenge Iran clerical leadership, but government insist dem don regain control.
Ejei tell state television say anybody wey burn, behead or set person on fire, di gornment must do im work quickly for justice.
Written by: News Author
Fast-Track Trials Iran Iran Protests 2026 Iranian Judiciary
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025