By: Rilwan Agbomeji
Defence Minister, Christopher Musa, don go wire sms give cleric Sheikh Ahmed Gumi and odas wey dey support terrorists and bandits say make dem stop any kind support to criminals wey dey threaten Nigeria security.
Speakings for Maiduguri on Wednesday, Musa talk say terrorism and bandit mata no be regional, ethnic or religious brotherhood issue.
E say anybody wey dey support thief na thief, and Nigerians no suppose dey justify or excuse crime in any form.
Musa add say showing sympathy no mean say make people legitimize violence, because such tuk dey di jaguda boys wey don destroy many communities and kill innocent people.