Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Lawmakers of di Rivers State House of Assembly today we be Friday, dey insist dat, dem must investigate dia govo, Siminalayi Fubara, even accuse am say, im dey blackmail dem.
Di lawmakers hold press today for Port Harcourt, wia dem tuk dia mind say Fubara nor dey fit enough to handle crisis for di oil rich state.
According to di lawmakers, Fubara dey infringe on di 1999 Constitution and na why, dem dey use dia legislative power wan impeach am, adding say di govo and im deputy dey intimidate di parliament.
Dem also thank President Bola Tinubu for wading into di marras and call on Speaker Martin Amaewhule make e reconvene di House for Port Harcourt today.
Written by: News Author
Governor Siminalayi Fubara Rivers State Assembly rivers state politics
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025