National

President Tinubu Hail Baba Bisi Akande at 87, Call Am Pillar of Democracy

todayJanuary 16, 2026

Background
share close

By: Esther Ayoola

Wi oga Presido, Bola Tinubu like dis, dey cut cap for senior govo, di b4, b4 govo Osun State  and APC pioneer chairmo, Chief Bisi Akande, as e clock 87 years of age.

Tinubu describe am as mentor, ally and strong pillar wey hellep build and sustain democracy for Naija.

According to Oga Presido, Baba Akande follow Obafemi Awolowo political ideology and later leave im accountant work for  public service fully.

Tinubu tuk say, Akande serve Naija wella and diafore deserve all di celebration for today wey be birthday.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app