Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Say nor be small askident for spain, day Plenty pipo from Huelva, Cartaya, Lepe, and Aljaraque ni dey miss ontop di mata dat on train crash.
Jose Manuel Moreno wey dey in charge of Citizen Security for Huelva even tuk say, im never sti sabi how many pipo don kapi but according to report say at 39 Konfam dead so far as recue dey continue on Monday.
According to post for X, Spain Civil Guard don send more than 220 people dey do rescue work
Written by: News Author
Spain Rail Disaster Spain Train Crash Train Accident Spain
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025